Di proposal by di House of Representatives to create 31 new states in Nigeria don cause plenty tok-tok, but e fit even happen ...
President Trump executive order wey freeze foreign aid for 90 days don put several health interventions programs for Nigeria ...
If di National Assembly approve dis proposal, Nigeria go get 67 wey don big pass di 50 states wey America get.
Dem don bury at least 17 almajiri children wey die afta fire burn down one school for Zamfara state, northwest Nigeria.
As Trump increase raids to detect and deport illegal migrants, di African community for America dey on edge, as dem fear say ...
Nigeria Police Service Commission reach one major decision on Friday wey order di immediate retirement of officers wey dey ...
Minister of Health and Social Welfare, Prof. Muhammad Ali Pate tok to BBC Pidgin for exclusive interview about health workers ...
Five men have been sentenced to death by hanging in Nigeria's Kano state for the 2023 murder of a woman they accused of witchcraft. The convicted men attacked Dahare Abubakar, 67, as she was working ...
For UniAbuja wey goment bin rename afta former Head of State Yakubu Gowon, Tinubu comot Aisha Sani Maikudi as Vice Chancelor ...
As wit di case in Canada, dis innovative system design go end di traditional gbege wey link to passport renewals", minister of interior tok.
The hopping game of langa, played for generations in parts of West Africa, demands endurance in seeking to find a place on the global stage.
Di three months flight suspension go start from midnight, 31 January, 2025 to allow goment chook eye well to audit Max Air ...